Facebook
Twitter
Problem melden

Midnight Groove Songtext

Guy how far na? Which Bebe be that?
I like arrange the Bebe oh... You be my guy na Give me jerk; give me jerk.
Oboy that Bebe uhmm...
Listen...

You go need more hands to hold her down
Today na Abuja; Tomorrow Abijan
Her waka far and full for ground
And she'll be like money money all the time

As she dey waka; she's on the phone
She go dey denge; she go dey pose

As you can see fancy; skin so clear glassy
If no okrika trash it; she say she no be local that's it
Cat-work na she get am
But na once e go enter
E go be like film for your eye

Abeg
Leave mata for Matthias, and sabi for sabinus
E no get wetin you go tell me wey I go believe
(No) this one na waka jugbe

Oboy na lie oh. He no even know the Bebe self. E just dey yan you opata
I no dey like people wet dey judge person from far.
No be that girl? I know her very well na.
No mind this yeye boy wet sabi put sand sand for another man garri.
Listen...

You go need two hands to hold your mouth
Today na Ada, i wonder who next you go talk about
When torri ripe e dey sweet for mouth
E no mean say you go dey form sabi sabi all around

Na weti self aproko leave her alone
Na to dey table people mata be their own

Check out the babe, classy; she's the best if you ask me
If i dey lie ask Nancy, you go hear the same thing exactly
Hork work na she get am
And na once she go make am
E go be like film for your eye

Abeg
Leave mata for Matthias, and sabi for sabinus
E no get wetin you go tell me wey I go believe
(say) this one na waka jugbe

(Rap)
News
Jon Bon Jovi: Kein Fan von ‚Livin' On a Prayer‘
Vor 18 Stunden
Jon Bon Jovi: Kein Fan von ‚Livin' On a Prayer‘
Take That-Star Gary Barlow wollte kein Band-Mitglied werden
Vor 18 Stunden
Take That-Star Gary Barlow wollte kein Band-Mitglied werden
Barry White - Midnight Groove
Quelle: Youtube
0:00
0:00
Made with in Berlin
© 2000-2024 MusikGuru