Facebook
Twitter
Problem melden

Personally Songtext

1
Personally i rock your body
I promise you go home
You won't tell your daddy
I'll give it to you like you've never had it
Swimming *** chin chin like speaking Chinese
Ehn… na wetin be this
Baka boomboom…na wetin i see
Saga. And she no wan gree
She talk say no wan leave

Eh
I no go lie
The things wey dey my mind
When i see you dancing girl
You got me high
And if you want to try
Gbege go dey tonight
Cos i'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally. I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you

2
Personally. professionally.
I see what you're doing intentionally
Girl me want it physically
So give it to me give it to me radically
Emotionally. psychologically
You're turning me on biologically
Sexually. dramatically
And she talk say she no wan leave
Eh
I no go lie
The things wey dey my mind
When i see you dancing girl
You got me high
And if you want to try
Gbege go dey tonight
Cos i'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally. I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you

3
Girl exceptionally
The reason na spiritually
Money speaking
So drastically
Magically. internationally
Haba.habatically
Grammar… na for dictionary
Saga.but she no wan gree
She talk say she no wan leave

Eh
I no go lie
The things wey dey my mind
When i see you dancing girl
You got me high
And if you want to try
Gbege go dey tonight
Cos i'm in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally. I go deal with you
Personally ….eh
Personal personally. aah aah aah aah
Personally ….eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you
News
Bill Kaulitz ist frisch verliebt!
Vor 11 Stunden
Bill Kaulitz ist frisch verliebt!
Thomas Gottschalk: Lieber München als Berlin
Vor 10 Stunden
Thomas Gottschalk: Lieber München als Berlin
P-Square - Personally
Quelle: Youtube
0:00
0:00
Made with in Berlin
© 2000-2024 MusikGuru