Facebook
Twitter
Problem melden

Thiswasrupee.com Songtext
von Rupee

As I wan take drown my sorrows wen e sabi swim
Mind strong anyhow like say e sabi gym
For where i dey even devil self no sabi sin
I don dey do slow way before u sabi gin
Poverty na one tea i no fit drink guy
I rather have my codeine quench am with meat pie
You go see say goodness and mercies dey follow me
Mumcy dey save souls
I dey destroy dem
Through my lyrics born again abeg avoid dem
Sold my soul for money and many other things
GT master card i dey online dey order things
Call am illuminati ritual or ogboni
Na you know i dey sheraton dey mold my kpoli
Penthouse while your serious girlfriend leg spread her friend dey wash i dey hang am like wet bedspread

2 codeine 10 rophynol where the SK
AK 47 blah clear the airspace
Funny how people dey change like who dey try clothes
My loyal boys wan dey battle me with dry flows
But when God say na your time my guy relax brother
Something must kill man even AIDS dey fear Ebola
Death dey call me
I put my phone on silence
Cos if i pick the next thing na ambulance sirens
Na wetin man sow
Na im dey wear
Money long i carry am go soldier luvier
The last people i wan diss na internet gangsters
You against me na ibu versus mayweather
One person must faint
I aint playing never
Sometimes i ask myself if i be God sent or devil perfume i go know for my deathbed
News
Heinz Hoenig: Die OP ist überstanden
Vor 1 Tag
Heinz Hoenig: Die OP ist überstanden
Ed Sheeran: Spontanes Konzert in einer Grundschule
Vor 17 Stunden
Ed Sheeran: Spontanes Konzert in einer Grundschule
Rupee - Thiswasrupee.com
Quelle: Youtube
0:00
0:00
Made with in Berlin
© 2000-2024 MusikGuru