Facebook
Twitter
Problem melden

Tongolo Songtext
von D'Banj

Ha ha
Make i tell una one secret
The secret wey me i dey use for all these women now
Na the magic word be Tongolo
No long thing, no long thing
Just tell them Tongolo
You understand
Anyone wey you like
Me, i be Dbanj
My jamo friends dem dey call me skibanj
I don get degree for womanolgy
I don study the woman physionomy uh!
Wey dey make them follow me
For de club, den take up their thumbs for me
Even the girls they ask for me
Make i tell them the secret of my melody ah!
[Chorus]
Make i tell them de koko o ah!
Make i tell them de koko
Make i tell them de koko o ah!
Make i tell them de koko
If i tell dem the koko
I say make you yarn them de koko
If i tell dem the koko
Make you yarn them de koko now oh yeah yeah
Tongbala, tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo

Tongbala, je ka tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omo wa bi emil le tongolo
As i dey waka up for road
I see one bady
I name her no be small
Why because she fine no be small
When her front no be small
When her backside no be small
I yarn am the truth and i yarn am the fact
And yarn am no be small
She no wan gree my own o
Until I yan her am the koko
[Chorus]
Listen, listen
Mo wa talented
Yes mo wa gifted
Se ri ki ni mi, oma gbe e lifted
Se ri hips e, ma fi le shifted
Igo oju e, ma file tinted
Boyfriend e gan o wa evicted
Se e mo pe dbanj is addicted
Te ba so pe no, ma wa persistent
Mo ni iyawo nle don get it twisted
[Chorus]
[Se you hear am
Or you no hear well
Na my secret be that
Just tell them tongolo
Don jazzy
Dbanj
Mo hits record ]
News
Willow Smith: Neue Songs sind introvertierter
Vor 1 Tag
Willow Smith: Neue Songs sind introvertierter
The Script: Das schlimmste Jahr ihres Lebens
Vor 1 Tag
The Script: Das schlimmste Jahr ihres Lebens
D'Banj - Tongolo
Quelle: Youtube
0:00
0:00
Made with in Berlin
© 2000-2024 MusikGuru