Facebook
Twitter
Problem melden

Jeje Songtext

Ok naa
Unto the matter
Rverything wey we do...
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje

()
See
Na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na wetin they want make i show them
I no dey like to dey shiw myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje Na jeje
I dey do my thing
(1)
I get money
I spend am well
I get babe
I dey use am well
I get chiquito
I dey spoil am well
I get followers
I dey follow them well
The reason wey we dial
Na to buy and sell
But some people want to ...
And na to quarrel and yell
99 problems na who you wan tell
Na to do am jeje
Till the remaining of the day
One time for your money
Two time for your mind
If u re feeling what i am feeling
Every with the feeling yeah
Arise and shine

I say one time for your money
Two time for your mind
If u re feeling what im feeling
Continue do your thing-ing yeah

()
See
Na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na wetin dey want make i shiw them
I no dey like make i show myself
Na jeje. Na jeje
I dey my thing
E ni finish
E no finish
I swear now
I swear now ... Hehe
I see you
You see me too
Na different diferent things we come here to do
Some be lawyer
Some na doctor too
Some na minister
Some na labourer too
And so
And so what
Anything you do make u do ma well
Vulcernizer . Vulcernize well
Senator. Senate am well
Do ur best, make u no kill urself
Live ur life make u leave me rest
Cause there is nothing wey u wan prove
Hey hey!!
()

See
Na wetin they want make i show them,
I no dey like to dey show myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, Na jeje
I dey do my thing jeje
(3)
Yes
I dey feel like doing plenty things
Na where i go start
Abi make i wear my pon and safron things
They be that
From festac
Oju elegba cruising
Everything they want ti be doing
Everybody get their own mouth
Them go talk
()
Some go observe things
Some go do things
Some go dey critiscize things
Anywhere you dey
Anywhere you dey
Anyhow e be
Anyhow e be
You go like to understand how e be
And you go like to
Tinyere anyi ara

()
Na wetin they want make i show them
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey my thing jeje
Na jeje, Na jeje
I dey di my thing jeje
They for don bring am
The motor dey fly
Dem for don do am
Dey say superman dey
We for don see am
If to say we visit devil
One time we for kpai am!
()
Some go observe things
Some go do things
Some go dey critiscize things
Anywhere u dey
Anywhere u dey
Anyhow e be
Anyhow e be
You go like to
Understand how e be
And you go like to
Tinyere anyi anya
News
Enttäuschte Zuschauer: Die Passion fiel durch
Vor 9 Stunden
Enttäuschte Zuschauer: Die Passion fiel durch
Steffen Henssler: Das hätte man nicht von ihm erwartet
Vor 9 Stunden
Steffen Henssler: Das hätte man nicht von ihm erwartet
2Face Idibia - Jeje
Quelle: Youtube
0:00
0:00
Made with in Berlin
© 2000-2024 MusikGuru